Mikky jaga
Jul 23, 2012, 11:52 AM
MOTHER: That Fish & Meat Don Boil
Oh???
SON: Yes Milee
MOTHER: Abeg Implicate Salt &
Maggi, Attach Oil, Pepper &
Sentence The Crayfish, Then
Involve The Leaves After Ten
Minutes Make U Discharge The Pot
From Fire. U Dey Hear Me So???
SON: Yes Milee, Dis Food Go Good
To Download With Starch Or Eba
Oh!!!
MOTHER: No Worry OCHUKO, I Don
Detain Some Fufu For Cooler.
When Time Reach We Go Give Dem
Amnesty.....
Greetings To You All From 360 Nigeria
Oh???
SON: Yes Milee
MOTHER: Abeg Implicate Salt &
Maggi, Attach Oil, Pepper &
Sentence The Crayfish, Then
Involve The Leaves After Ten
Minutes Make U Discharge The Pot
From Fire. U Dey Hear Me So???
SON: Yes Milee, Dis Food Go Good
To Download With Starch Or Eba
Oh!!!
MOTHER: No Worry OCHUKO, I Don
Detain Some Fufu For Cooler.
When Time Reach We Go Give Dem
Amnesty.....
Greetings To You All From 360 Nigeria