Ajibs
May 29, 2012, 02:28 AM
You go fit tire wit all de negativity wey dey out there on Naija!!! It seems some villagers are forever stuck on being excited to spread bad bad news about Naija...Whats lat!!! (Thank you flavour) Well I always get my spirits raised when I check out the progress of our Naija boys and gals up and coming in the music world.. Small by small these dudes and dudets are getting noticed worldwide and I am very happy they remain proudly Nigerian...
The original song sweet...
http://youtu.be/ZslcTuKYeDk
The remix wit Akon come sweet double pass sef, and the video is so funny as is typical P Square...
http://youtu.be/17vC8qZILJE
If I jam dis kin babe, not be to run fi cover...?? :eek.png:
Boys make una talk true, nah how many babes don chop owa moni laik dis... And you know say, you go mind if she chop ya moni walahi...