View Full Version : Great ife!!!!
Ajibs
Jan 7, 2012, 08:11 PM
AH!! My head wants to scatter !!!!! Aluta!!!! GREAT!!! GREAT!!!
http://youtu.be/N_POJbeP69M
Which Campus sweet pass you NOTHING FOR THEM!!!!
Ajibs
Jan 7, 2012, 08:12 PM
http://youtu.be/N8wCLl35FBY
Reminds me of when we used to go for Tudmont Concerts...
Ajibs
Jan 7, 2012, 08:19 PM
http://youtu.be/j_kRUTNS7TU
Too funny
Ajibs
Jan 7, 2012, 08:24 PM
No matter how many year I might have left Naija, I will AWALYS be proud of our culture and not forget what we have and where we come from... Lagbaja, thanks for the beautiful reminder...
http://youtu.be/Y_vs45PJF5c
Make I shake bodi small jare!!!
Ajibs
Jan 7, 2012, 08:28 PM
Just in case you did not know... Lagbaja is a product of GREAT IFE>>>
http://youtu.be/dwB2ODuDHu8
Ajibs
Jan 7, 2012, 08:38 PM
Enjoy, Ginger Baker played with Fela also...
http://youtu.be/D6NaxgmWOp8
Lalakokofefe
Jan 7, 2012, 09:27 PM
Abeg make we hear word jor!! Great Ife, abi wetin you tok?
You wan dey tok about Ife where Unilag dey? Abeg oooo.
Dat time, in de olden days, na C-20 bus we dey charter make e go bring cheap Ife babes for us, when we dey do party. Make I no jus tok.
Great Ife ko, Abysmal OAU! Nonsense!
Mtchewwwwww.
LKF
Lalakokofefe
Jan 7, 2012, 09:28 PM
Admin/moderators, abeg make una change the title of dis thread. De tin dey annoy me.
LKF
Ajibs
Jan 7, 2012, 09:35 PM
Abeg make we hear word jor!! Great Ife, abi wetin you tok?
You wan dey tok about Ife where Unilag dey? Abeg oooo.
Dat time, in de olden days, na C-20 bus we dey charter make e go bring cheap Ife babes for us, when we dey do party. Make I no jus tok.
Great Ife ko, Abysmal OAU! Nonsense!
Mtchewwwwww.
LKF
See as you don expose yasef up dia... You no see, yes when it comes to BABES... We salute una for uni wetin... uni...what??? Uni...Where...? BUT when it comes to a rooted and grounded examplary university for progress, who you gonna call....?
GREAT IFE!!!!
Oya make you carry de babes dey go... we dey go white house go read book... We dey busy dey do efiko nah him no make we get time for babes... all de betta babes for Great Ife dey white house ... nah de usulesi ones dey follow you go lasgidi...
Lalakokofefe
Jan 7, 2012, 09:43 PM

Ahhh.. chei! see dis man. Make you go back go collect change for dat place wey you go...I no go even call am university.
You dey tok about read book?
I don know wetin dey do you. No be ya fault. You bin tink say na teach dem teach you for dia.
You wan make we dey tok about the caliber of Nigerians Unilag don produce? You don hia of de man wey dem dey call Awojobi?
Anyway sha.... continue ooo. Continue to dey call yasef great ife. De people wey know, dem know.
LKF
NoLongThing
Jan 7, 2012, 09:52 PM
Greattttttttttttttttttt Ifeeeeeeeeee!! From a proud Alumni any day...:p
Lalakokofefe
Jan 7, 2012, 09:56 PM
Greattttttttttttttttttt Ifeeeeeeeeee!! From a proud Alumni any day...:p
You see now? You jus dey make ma point for me.
N.A.R.,
You see yasef? You see the caliber of ya alumni? A skin-bleaching mullato sombori... you see?
I no suppose dey even tok to you people, I swear!
LKF
NoLongThing
Jan 7, 2012, 10:11 PM
Chief, if na play a beg make you stop am o. I mean how can any sane person (I am not saying you are either way o, just hasking!) compare Unilag with all its' doggy peps with Great Ife - numero uno!!
First-lady
Jan 7, 2012, 10:13 PM
hahahahaha
good one from lala
sorry NLT:o:o
who else was dia
Alao Akala?. :o:o
Lalakokofefe
Jan 7, 2012, 10:14 PM
Chief, if na play a beg make you stop am o. I mean how can any sane person (I am not saying you are either way o, just hasking!) compare Unilag with all its' doggy peps with Great Ife - numero uno!!
For this simple fact that you attended dat university, you are not worthy to ask me that question.
LKF
Big-K
Jan 7, 2012, 10:21 PM
As popular as he is, lagbaja is still the the most under-appreciated living African Musician
Ph3y
Jan 7, 2012, 10:25 PM
Of the greatest Ifeeeeee.......
Africa's most beautiful campus.
Lalakokofefe
Jan 7, 2012, 10:34 PM
Of the greatest Ifeeeeee.......
Africa's most beautiful campus.
You too?
In your own case, I am actually not surprised.
Nonsense!
LKF
Big-K
Jan 7, 2012, 10:43 PM
LKF, ... its the dog-house for me to knock Ife :wink:.
Let there be peace on earth.
Lalakokofefe
Jan 7, 2012, 10:51 PM
LKF, ... its the dog-house for me to knock Ife :wink:.
Why you sef go pick from dere?
Let there be peace on earth.
No be jejely we siddon before dem come dey shout great ife, great ife?
LKF
Ph3y
Jan 7, 2012, 11:35 PM
LKF...
Stop hating....Beef doesn't pay:p
NoLongThing
Jan 7, 2012, 11:43 PM
hahahahaha
good one from lala
sorry NLT:o:o
who else was dia
Alao Akala?. :o:o
No mind dem, our enemies shall never see our backs. Iseeeee!
Lalakokofefe
Jan 7, 2012, 11:49 PM
Beef doesn't pay:p
Thats exactly what you people were. Beef. Meat.
LKF
First-lady
Jan 8, 2012, 12:04 AM
No mind dem, our enemies shall never see our backs. Iseeeee!
so true true na OAU you go?:D
na ya JAMB score?:D
At least u are a million times better than BC and his Ado Bayero Unifasity by way of College of Remedial studies Tudun Wada :D
Ajibs
Jan 8, 2012, 04:55 AM
Ahhh.. chei! see dis man. Make you go back go collect change for dat place wey you go...I no go even call am university.
You dey tok about read book?
I don know wetin dey do you. No be ya fault. You bin tink say na teach dem teach you for dia.
You wan make we dey tok about the caliber of Nigerians Unilag don produce? You don hia of de man wey dem dey call Awojobi?
Anyway sha.... continue ooo. Continue to dey call yasef great ife. De people wey know, dem know.
LKF
Wondament...ONE PERSIN ONLY Only one pesin... Wia make I start...?
Wole Shoyinka... Ola Rotimi... Ben Enwonwu... my very own teasha Baba Agbo Folarin... Hezikiah Oluwasanmi... Lamidi Fakeye...Stephen Adebanji Akintoye...Toyin Falola...
Make I leave you to take de advice wey dem give you, leave Great Ife alone eyo...
NoLongThing
Jan 8, 2012, 03:54 PM
so true true na OAU you go?:D
na ya JAMB score?:D
At least u are a million times better than BC and his Ado Bayero Unifasity by way of College of Remedial studies Tudun Wada :D
Indeed, from Fountain to FGC to Ife through JAMB - first class education all through men with first time passes too - no shakings. But hehehe, make I talk true sha, I no too tay for there sha cos dem too dey strike with ASUU and NANS peps'.
Lalakokofefe
Jan 8, 2012, 04:19 PM
Wole Shoyinka... Ola Rotimi... Ben Enwonwu... my very own teasha Baba Agbo Folarin... Hezikiah Oluwasanmi... Lamidi Fakeye...Stephen Adebanji Akintoye...Toyin Falola...
Ezz dat all? Check this out
Adewale Ayuba...Regina Askia...Stella Damascus....Kate Henshaw-Nuttal....Richard Mofe-Damijo.....Genevieve Nnaji... Joke Silva
abi dis wan
Wale Adenuga....Obiageli Ezekwesili....Kayode Fayemi.....Bayo Ojo.....Ikedi Ohakim......Dele Olojede.....Helen Ovbiagele....
Nonsense!
LKF
And I never even name the heavyweights yet ooooo.
NoLongThing
Jan 8, 2012, 07:46 PM
so true true na OAU you go?:D
na ya JAMB score?:D
At least u are a million times better than BC and his Ado Bayero Unifasity by way of College of Remedial studies Tudun Wada :D
But how you go dey thank Lala anyhow when he dey yap your bro? I mean I can understand bad-belle wor-wor doing that but you? Haba!!
First-lady
Jan 8, 2012, 08:00 PM
Ezz dat all? Check this out
Adewale Ayuba...Regina Askia...Stella Damascus....Kate Henshaw-Nuttal....Richard Mofe-Damijo.....Genevieve Nnaji... Joke Silva
abi dis wan
Wale Adenuga....Obiageli Ezekwesili....Kayode Fayemi.....Bayo Ojo.....Ikedi Ohakim......Dele Olojede.....Helen Ovbiagele....
Nonsense!
LKF
And I never even name the heavyweights yet ooooo.
Ewo
na Akoka that Jaguda from come?
Wonderment!
Powered by vBulletin® Version 4.2.1 Copyright © 2013 vBulletin Solutions, Inc. All rights reserved.