PDA

View Full Version : How una dey?



Tayus
Mar 20, 2008, 04:02 PM
Naijas, how una dey?

-Tayus

emj
Mar 21, 2008, 02:53 AM
Naijas, how una dey?

-Tayus

:exclaim::exclaim::exclaim::confused1

Abraxas
Mar 21, 2008, 06:44 AM
Hi, Tayus (JJC)!

We dey kampe! .... and so what?

Why wey yoo been axe dat qwexshion, sef? So, na so wey una dey introduxshon unaself for ya ethnic nation? Is dat so? For here, for awa (our) ogbonge Village of origin, {enhen?}, when we greet pipul wey we never meet before-before, dem go know sey we really mean bizness. I no sure sey yoo mean bizness, yet.

By de bush (wey dey by de way), make yoo no remember to forget sey, after yoo don finish with ya introduxshon, t'ro'way salute, and all other protocols observed, yoo must to show ya partykolas, in line with due process and de rule of law. Chikena!

http://forums.vault9.net/style_emoticons/default/whistling.gifIf yoo like, yoo cool (gege); if yoo no like, yoo hang (gege). If yoo hang yoo go die: yoo go die for not'ing. Dem go carry ya body go police station: yoo die wrongfully (gege gege gege gege gege gege gege gege)!

Muchas gracias.

Don Juan-Carlos ABRAXAS (III)
Welcomer-in-Chief

Ranter
Mar 21, 2008, 08:28 AM
Tayus,

I dey kamkpe.
Though I could be better but not that Im complaining.
Oya, Try that introdonkowa(introduxion) again, some elders for here no dey too like greetings like ' hi men'
Welcome to the square

I Tell you the truth,apart from my uni days, I Have never been any prouder than I have been in the NVS crowd.
Everybody here is special in a way and quite fun as a group.
Never mind, wait till you met the one wey dem dey call Djister1, or the Ijaw representative.

Abraxas
Apr 19, 2008, 09:47 AM
Hi, Tayus (JJC)!

EXTENDED SHOPPING VISA APPROVED.


Muchas gracias.

Don Juan-Carlos ABRAXAS (III)
Welcomer-in-Chief & Village High Commissioner.